Na like 200 huge footprints wey dem make 166 million years ago, bin dey all ova di limestone floor. Dem show how two kind of dinosaurs bin dey waka up and down. Dem believe say na di long-necked ...